Songs
Künstler
Genres
Titel-Cover Waist

Waist

2:45Alté, Afro R&B, Afro Soul, Afropiano, Afropop, Afrobeats, Afrobeat, Afroswing 2025-11-14

Songtext und Übersetzung

Original

Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn

Ah, carry for waist

Jesú, Jesú

Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn

Ah, carry for waist

Jesú, Jesú

Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn

Ah, carry for waist

One day for the thief, every other day for me

I go smoke chimiri, drink oshimiri

Eh, jigiji, jigiji, jigiji, jigiji, yes o, I put CBD

E dey relax body (ah-ahn)

Peace and harmony, go check my

Money long o, money long o, money long o, uh

Milli', milli', milli', milli', mi'

Wetin I dey use money for?

All of una no serious

How e take concern anyone?

Milli', milli', milli', milli', mi'

Commot for my yellow Louis V' socks

170 milli', milli'

Jesú chai o, the dada wey dey my head o

Scatter my enemies, confuse them with little things

Jesú chai o, I'm making wrong decisions

Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe

Jesú, Jesú

Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn

Na two people something she carry for waist

Jesú, Jesú

Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn

Na two people something she carry for waist

Me I no dey gree play with my money

The way you collect it from me

I want to romance your body

Ọlọ'paá romance onye ohi

Omah Lay omemma, omemma

Omemma, omemma

I will spray you in dollars

Throw your back-back to sender

Na nyash wey big naim be ikebe o, ikebe, o, i-

Na nyash wey real naim be ikebe o, ikebe

Take the protein', shake your soft ikebe o, ikebe o

Wetin' kill Samson? Na still ikebe o (ikebe o)

Jesú chai o, the dada wey dey my head o

Scatter my enemies, confuse them with little things

Jesú chai o, I'm making wrong decisions

Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe

Jesú, Jesú

Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn

Na two people something she carry for waist

Jesú, Jesú

Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn

Na two people something she carry for waist

Jesú, Jesú

You're crazy, you know

Deutsche Übersetzung

Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn

Ah, um die Taille herum zu tragen

Jesus, Jesus

Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn

Ah, um die Taille herum zu tragen

Jesus, Jesus

Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn

Ah, um die Taille herum zu tragen

Einen Tag für den Dieb, jeden zweiten Tag für mich

Ich rauche Chimiri und trinke Oshimiri

Äh, Jigiji, Jigiji, Jigiji, Jigiji, ja o, ich habe CBD gegeben

E dey relax body (ah-ahn)

Frieden und Harmonie, schauen Sie sich meine an

Geld lang o, Geld lang o, Geld lang o, äh

Milli', Milli', Milli', Milli', mi'

Wofür verwende ich Geld?

Alles nicht im Ernst

Wie können wir uns um irgendjemanden kümmern?

Milli', Milli', Milli', Milli', mi'

Kommt für meine gelben Louis-V-Socken

170 Milli', Milli'

Jesú chai o, der Dada wey dey mein Kopf o

Zerstreue meine Feinde, verwirre sie mit kleinen Dingen

Jesú chai o, ich treffe falsche Entscheidungen

Immer wenn ich Ikebe sehe, immer wenn ich Ikebe sehe

Jesus, Jesus

Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn

Na zwei Leute, sie trägt etwas um die Taille

Jesus, Jesus

Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn

Na zwei Leute, sie trägt etwas um die Taille

Ich kann nicht mit meinem Geld spielen

So wie du es von mir abholst

Ich möchte deinen Körper romantisieren

Liebe Romantik, ohi

Omah Lay Omemma, Omemma

Omemma, omemma

Ich werde dich in Dollar besprühen

Wirf deinen Rücken zurück an den Absender

Na nyash wey big naim be ikebe o, ikebe, o, i-

Na nyash wey real naim be ikebe o, ikebe

Nimm das Protein, schüttle dein weiches Ikebe o, Ikebe o

Warum soll ich Samson töten? Na immer noch ikebe o (ikebe o)

Jesú chai o, der Dada wey dey mein Kopf o

Zerstreue meine Feinde, verwirre sie mit kleinen Dingen

Jesú chai o, ich treffe falsche Entscheidungen

Immer wenn ich Ikebe sehe, immer wenn ich Ikebe sehe

Jesus, Jesus

Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn

Na zwei Leute, sie trägt etwas um die Taille

Jesus, Jesus

Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn

Na zwei Leute, sie trägt etwas um die Taille

Jesus, Jesus

Du bist verrückt, weißt du

Video ansehen Omah Lay - Waist

Statistiken zum Titel:

Streams Spotify

Chartplatzierungen Spotify

Höchstpositionen

Aufrufe YouTube

Chartplatzierungen Apple Music

Shazams Shazam

Chartplatzierungen Shazam