Weitere Songs von SPINALL
Beschreibung
Assoziierter Künstler: SPINALL, Shine TTW & DarkoVibes
Produzent, assoziierter Interpret, Arrangeur: SPINALL
Assoziierter Darsteller: Shine TTW
Assoziierter Darsteller: Darkovibes
Texter, Komponist, Produzent: Hylander
Texter, Komponist: Sodamola Oluseye Desmond
Texter, Komponist: Chukwuma Chinaza Ferdinand
Komponist, Texter: Paul Nii Amu Andrew Darko
Mischtechniker: NOAH MIX
Mastering-Ingenieur: Zino
Songtext und Übersetzung
Original
Ah.
Ladies and gentlemen, they call me DJ Spinall.
-Oh, shit. Here we go. -Aunty Mary wey I see for Delhi.
She say her body no go no felli. Mutti mutti but I see you clearly.
You just dey ball like ball of jelly.
I no dey London, I tell you go my baby oh, eh lei oh. Callim my phone oh, I pick up for Nateli oh, eh wei oh.
Wetin dey fine you collect my baby oh, eh dio.
They find you go house, I carry you my cheki oh, eh. Rising and falling on top your body oh.
Riding all night if you make you baby oh. Touching coz I no want ever leave you oh. After na dey go meet mommy baby, eh.
Shuku ekene ami dabinu. Jeje sumo mi gba gba. Enbia mi ncho le wolo.
Cos of maki ya so na nai eh. For your bunda, eh eh.
Your bunda give me life. Eh mini sani no dey. Mini no dey.
I no dey kiss and tell.
I go do you well. What it go take to make you my girl? Make him a go chwe.
Aunty Mary wey I see for Delhi. She say her body no go no felli.
Mutti mutti but I see you clearly. You just dey ball like ball of jelly.
I no dey London, I tell you go my baby oh, eh lei oh.
Callim my phone oh, I pick up for Nateli oh, eh wei oh. Wetin dey fine you collect my baby oh, eh dio. They find you go house,
I carry you my cheki oh, eh wei oh.
Top boy
Deutsche Übersetzung
Ah.
Meine Damen und Herren, sie nennen mich DJ Spinall.
-Oh Scheiße. Auf geht's. -Tante Mary, ich sehe für Delhi.
Sie sagt, dass ihr Körper „Nein, geh, nein, Kumpel“ ist. Mutti mutti, aber ich sehe dich deutlich.
Du bist einfach wie eine Kugel aus Gelee.
Ich weiß nicht, London, ich sage dir, geh, mein Baby, oh, eh lei, oh. Ruf mein Telefon an, oh, ich gehe für Nateli ab, oh, eh wei oh.
Wetin, es geht dir gut, du holst mein Baby ab, oh, eh dio.
Sie stellen fest, dass du nach Hause gehst, ich trage dir mein Cheki, oh, eh. Heben und Fallen auf deinem Körper, oh.
Die ganze Nacht reiten, wenn du dich dazu bringst, Baby, oh. Berührend, weil ich dich nie verlassen will, oh. Danach gehen sie und treffen sich mit Mama, Baby.
Shuku ekene ami dabinu. Jeje sumo mi gba gba. Enbia mi ncho le wolo.
Wegen Maki ya so na nai eh. Für deinen Bunda, eh eh.
Dein Bunda gib mir Leben. Eh mini sani no dey. Mini, nein.
Ich küsse und erzähle es nicht.
Ich werde dir alles Gute tun. Was braucht es, um dich zu meinem Mädchen zu machen? Machen Sie ihm eine Pause.
Ich sehe Tante Mary für Delhi. Sie sagt, dass ihr Körper „Nein, geh, nein, Kumpel“ ist.
Mutti mutti, aber ich sehe dich deutlich. Du bist einfach wie eine Kugel aus Gelee.
Ich weiß nicht, London, ich sage dir, geh, mein Baby, oh, eh lei, oh.
Ruf mein Telefon an, oh, ich gehe für Nateli ab, oh, eh wei oh. Wetin, es geht dir gut, du holst mein Baby ab, oh, eh dio. Sie finden, dass du nach Hause gehst,
Ich trage dir mein Cheki, oh, eh wei oh.
Top Junge