Weitere Songs von Shallipopi
Beschreibung
Assoziierter Darsteller: Shallipopi
Texter, Komponist: Crown Uzoma
Texter, Komponist: Eredoro Progress
Produzent, Mischtechniker: Progrexx
Mastering-Ingenieur: Jrocs
Songtext und Übersetzung
Original
Fireman
Only one pluto presido
They call me Shallipopi (say say say)
Give them (aura)
Too much (aura)
Plenty (aura)
Show them (aura)
Face show (aura)
Shoe shine (aura)
Aura for aura
Shoe shine (aura)
Na every evening my daddy dey sit down outside on e own
Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own
I be rolling my po
Rolling my, rolling my blunt (rolling my, rolling my blunt)
Too much juice no sauce
Shalli na popi, on boss
Tell dem make dem call me
Asisat Oshoala, Okocha (aura)
Anytime I approach her
Give me the thing like that, no time, go down
What's up, baby go down
Asisat Oshoala, Okocha (aura)
Anytime I approach her
Give me the thing like that, no time, go down
What's up, baby go down
Too much poli dey scatter my vocal
Wey man, stay indoors, antisocial
I hope say you hear say my gbedu na global (global)
International, local
Put the weight of the world on my shoulder (shoulder)
Play you my life like a poker
Fake smile on my face like a joker
Na every evening my daddy dey sit down outside on e own
Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own
I be rolling my po
Rolling my, rolling my blunt (rolling my, rolling my blunt)
Too much juice no sauce
Shalli na popi, on boss
Tell dem make dem call me
Asisat Oshoala, Okocha (aura)
Anytime I approach her
Give me the thing like that, no time, go down
What's up, baby go down
Asisat Oshoala, Okocha (aura)
Anytime I approach her
Give me the thing like that, no time, go down
What's up, baby go down
Where dem dey sell the poli no get banner
Big talk, Hennessy make me dey stagger
Wey dey cause wahala, dem go stab am (stab am)
No be to stab am with dagger (wahala)
Put the weight of the world on my shoulder (shoulder)
Play you my life like a poker (no go dey)
Fake smile on my face like a joker
Give them (aura)
Too much (aura)
Plenty (aura)
Show them (aura)
Face show (aura)
Shoe shine (aura)
Aura for aura
Two times (aura)
Aura for aura
Aura for aura
Aura for aura
Aura for aura
Aura for aura
Aura for aura
Aura for aura
Aura for aura
Na every evening my daddy dey sit down outside on e own
Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own
I be rolling my po
Rolling my, rolling my blunt now
Too much juice no sauce
Shalli na popi, on boss now
Pluto boy got aura, say say, say say, say say
Deutsche Übersetzung
Feuerwehrmann
Nur ein Pluto-Presido
Sie nennen mich Shallipopi (sagen, sagen, sagen)
Gib ihnen (Aura)
Zu viel (Aura)
Viel (Aura)
Zeig es ihnen (Aura)
Gesichtsshow (Aura)
Schuhputzen (Aura)
Aura für Aura
Schuhputzen (Aura)
Nein, mein Papa sitzt jeden Abend alleine draußen
Jetzt wo ich nicht mehr wachse, setze ich mich alleine draußen hin
Ich drehe meinen Po
Ich rollte meinen, ich rollte meinen Blunt (ich rollte meinen, ich rollte meinen Blunt)
Zu viel Saft, keine Soße
Shalli na popi, auf Chef
Sag ihnen, sie sollen mich anrufen
Asisat Oshoala, Okocha (Aura)
Immer wenn ich mich ihr nähere
Gib mir so etwas, keine Zeit, geh runter
Was ist los, Baby, geh runter
Asisat Oshoala, Okocha (Aura)
Immer wenn ich mich ihr nähere
Gib mir so etwas, keine Zeit, geh runter
Was ist los, Baby, geh runter
Zu viel Politur zerstreut meine Stimme
Wey Mann, bleib drinnen, asozial
Ich hoffe, Sie hören sagen, mein gbedu na global (global)
International, lokal
Lege das Gewicht der Welt auf meine Schulter (Schulter)
Spielen Sie mein Leben wie Poker
Falsches Lächeln auf meinem Gesicht wie ein Witzbold
Nein, mein Papa sitzt jeden Abend alleine draußen
Jetzt wo ich nicht mehr wachse, setze ich mich alleine draußen hin
Ich drehe meinen Po
Ich rollte meinen, ich rollte meinen Blunt (ich rollte meinen, ich rollte meinen Blunt)
Zu viel Saft, keine Soße
Shalli na popi, auf Chef
Sag ihnen, sie sollen mich anrufen
Asisat Oshoala, Okocha (Aura)
Immer wenn ich mich ihr nähere
Gib mir so etwas, keine Zeit, geh runter
Was ist los, Baby, geh runter
Asisat Oshoala, Okocha (Aura)
Immer wenn ich mich ihr nähere
Gib mir so etwas, keine Zeit, geh runter
Was ist los, Baby, geh runter
Wo man die Polizei verkauft, bekommt man kein Banner
Großes Gerede, Hennessy bringt mich zum Taumeln
Wey dey verursachen wahala, sie werden stechen (stechen)
Es ist nicht erlaubt, mich mit einem Dolch zu erstechen (Wahala)
Lege das Gewicht der Welt auf meine Schulter (Schulter)
Spielen Sie mein Leben wie ein Poker (no go dey)
Falsches Lächeln auf meinem Gesicht wie ein Witzbold
Gib ihnen (Aura)
Zu viel (Aura)
Viel (Aura)
Zeig es ihnen (Aura)
Gesichtsshow (Aura)
Schuhputzen (Aura)
Aura für Aura
Zweimal (Aura)
Aura für Aura
Aura für Aura
Aura für Aura
Aura für Aura
Aura für Aura
Aura für Aura
Aura für Aura
Aura für Aura
Nein, mein Papa sitzt jeden Abend alleine draußen
Jetzt wo ich nicht mehr wachse, setze ich mich alleine draußen hin
Ich drehe meinen Po
Ich rollte meinen, ich rollte jetzt meinen Blunt
Zu viel Saft, keine Soße
Shalli na popi, jetzt zum Boss
Der Pluto-Junge hat eine Aura, sag, sag, sag, sag, sag, sag